Kele chukwu Lyrics-Nze okija mp3

 

I go dey say the truth!! 

Kele! 

Kele!! 

Chukwu!!! 

Omela mu ihem na Agho, Odi ebube. 

Kele-Kele-Chukwu- Omela mu ihem na Agho Odi Ebube eeh.. 

I done dey do this for Years. 

I never buy any benz _I done dey wake for road. 

Na only okpa I dey see chop. 

I never book any flight Na keke dey cally me Waka oo. 

Me my guys dey Respect God, we no dey carry do. 

Plenty people done dey ask me oboy na waiting u dey do you no fit Change Your career. 

To my gift I done have to say no lord please you have to do your own I done want to die unknown.. 

Me my guys dey respect God, we no dey Crazy do. 

Mana Kele kele Chukwu Omela mu ihem na Agho, Odi ebube. 

Kele-Kele-Chukwu- Omela mu ihem na Agho Odi Ebube eeh..

KELECHUKWU KELECHUKWU KELECHUKWU

See also  sweet dem by Sabi man ft mandate sweet dem

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Scroll to Top