YOUR ADS HERE

Join Our Telegram Channel


Kizgoodluck Lyrics & Biography
By on January 25th, 2024. Uncategorized
0

Song Of The Week

 Intro:Kiz Goodluck.

Lyrics:

Money money, Ego.

Many of my guys don get you.

Say am not joking I go hustle till I get you.

I no wan hear say my mother get money issue.

Make I get money wey long pass tissue.

Like kizz Daniel I will be rich till I die no issue..

Money, Ego,kudi Owo 4x.

        Alaye hustle make you make money ooo.

        Verse 1:

Every night and day I dey hustle,

oluwa please bless my hustle make I bubble .

God you know say the street hustle is not by muscle.

I don too treck make I cashout buy even if na muscle.

Coz if you no get raba,

Your eyes go see suffer,

Nobody go ask you howfar because dem go believe say you no get anything good to offer.

If you get money e go make sense.

Even if you’re talking rubbish e go still make sense 2x.

Nobody go send you when you broke.

Dem go love you when you blow.

Dem go wan know as the boy take dey grow.

Dem go wan follow you anywhere you dey go.

Money Ego kudi Owo 4x.

Pararara Owo, pararara ego oo, pararara ego, pararara owo.

 Verse 2:

OBO davido don get you.

Don jazzy don get you.

Big wizzy don get you 

Shallipopi don get you.

Olamide badoo don get.

If you no get raba you eyes go see suffer.

Nobody go ask you howfar coz dem believe say you no get anything good to offer.

Na pesin wey get money dey chop life.

See also  One life to live by Invaydah da spectacular

Kiz goodluck.

 

Biography

Υ

Kiz goodluck real name is: Goodluck Nnanna Nwaobilor.

Born on 28 October 1995.

From egbelu Umueleghele village in isiala Ngwa south lga of Abia state Nigeria.

The first Son of Dr. Nwaobilor osuegoro .

Attended Umueleghele community nursery nd primary school.

He also went to charity international secondary school amuke where he sat for his WAEC.

Join Our Telegram Channel

Video Of The Week

About Author
FrankieLoaded

Ao1music is a passionate Musical instrumentalist & blogger, the CEO of Frankieloaded.com.ng and the one keeping you updated on this platform.Ao1music also specialize in designing WebsiteSite Site Logo and Site Banner and more. Click the handles below "WhatsApp or Call 09O94767749 let's Connect on social Media.

RECOMMENDED SONGS
No Comments Yet Drop Comment

Leave a Reply

NOTE:- Your comment will appear after it has been approved by an admin.

PROMOTE MY MUSIC
PROMOTE MY MUSIC
WELCOME TO THE BEST MUSIC PROMOTION PLATFORM.TODAY START MAKING MONEY WITH YOUR MUSIC👏(Ao1music / Frankieloaded)