
AMALANDBOY is back again with his second brand new song release for your listening pleasure. The impressive record is titled “Bobo by Amalandboy”
promoted by Ao1musicblog.ng was titled.
Without wasting time, grab the song below and don’t forget to let your friends know what you’ve been listening to.
This new track is another masterpiece from the talented artist, and we are confident you’re going to enjoy the song.
Listen on Android and share your thoughts below.
Amalandboy
bobo x2
gimme the vibe bossue
bobo Amalandboy
another vibe from that amaland boy
amaland bobo
I fit to do anything for this ije love
your body necessary
Make I see wetin dey inside your shekpeteri
make dem comot body
girl I know my love you desire
girl you are save in Amaland
omalicha babymo babyme so fine
malo girl in love with Amalandboy
I Know my love desire iye iye iye gimme the vibe
Amalandboy
Call me Amalandboy
Amalandboy
call me Amaland bobo
Oh Amalandboy
Amaland bobo
Amalandboy
if she get a good character no give up on her
Maybe Oluwa send helper
Jumai sweet like honey
she fit to do anything for the boy
she wanna roll with the boy in convoy
Say the small boy get big toys
and I the slay I be the girls them chơice
same thing wey bin happen for Abule
the maga dun pay picker Carry money tule
as dokpa dun show everybody dun Japa
this thing just happen to one of my quy kunle
tor me I go do for my woman
make she no come go dey follow sugar daddy
me I go spend for my woman
make another man no go dey deceive her with small money
me i go do for my Woman
I go do give-away for my woman
Me I go ratata nobody bunu
I no want see any man with my woman
I dey my tango chilling
The wine e just like animal urine
fine girls too Yakpa so far I get the money
as I do for the girls same I do for the umu-nna
girl you the kill dem boys
with your tick tall shape
mama wietin dey sup?
make your mind dey
but then she dey gbadun my parole
she call me expensive og
I aksed her are you ready for tonight
she replied with emoji
My kaki no fit tear
na kaki not leather
till infinity is what she Promised the nigga
till infinity she say na bobo you too bam
na you the make my head the go gaga
girl your smile is so fire ablazing ye
omalicha babymo babyme so fine
malo girl in love with Amalandboy
I Know my love desire iye iye iye gimme the vibe
Amalandboy
Call me Amalandboy
Amalandboy
Call me Amaland bobo
Oh Amalandboy
Amaland bobo
Amalandboy
Gimme the vibe
Amalandboy
GID on the beat
Amalandboy <This message was edited>
